a pidgin english word used mostly by Nigerians, meaning trouble
musa: o boy wetin happen now?
emeka: me i no sabi oh, that madam jus dey give me wahala
560👍 119👎
Nigerian pidgin Slang for son,boy/gurl,kid, man/woman,etc
Yoruba:Omo, who be dat? (who is that?)
Igbo:Nna, na dat Naija pikin oh. (the kid from nigeria)
118👍 43👎