A lie. Itâs apopular slang in West Africa especially Ghanaian pidgin.
Your boy dey give you format. Shine your eye ma guy.
3👍 7👎
To reach a specific amount or destination
I just dey bel you sey I ketch house.
The money the guy take have me no ketch , so the deals off.
A Ghanaian pidgin word for perfume, cologne or just any body spray.
I chop some girl wey now my room dey mell like fish. I beg make I have your shormi yh
7👍 2👎
Ghanaian word for by force or by hook or crook way to get a result. It means to use any means possible (vice or virtue ) to get a desired result.
At first she wasnât feeling the bad boy vibe but i used takashi to get her.
Something that doesnât make sense and extremely goofy
Bro just shut up ..all your ideas are nonfa
1👍 1👎